[00:00.000] 作词 : Alpha P [00:01.000] 作曲 : Alpha P [00:03.980] Baby oh no [00:08.600] Baby oh no ah [00:13.360] Come take my soul [00:16.380] Hmmm [00:19.360] Would you love someone like me my girl [00:23.460] Wey no get any money [00:25.760] But I go treat you well [00:27.590] Oya bebe [00:28.770] Would you love someone like me my girl [00:33.050] Wey no go give you problem [00:35.330] But go fit solve your problems aah [00:38.810] Hold on [00:39.610] Tell me wetin me I no go do for love [00:41.980] Many thing you tell me I go do full stop [00:44.400] Big money me I no fit do [00:46.150] Oh no baby [00:48.500] Just call [00:49.220] Anytime I dey available [00:50.660] True love [00:51.570] No be by money we go dey prove [00:53.190] No run [00:54.000] Baby why you wanna do me so oh [00:56.480] Baby oh no [00:58.800] Baby oh no oh [01:01.170] Where you want go [01:03.590] Come take my soul [01:05.980] Baby oh no [01:08.400] Baby oh no oh [01:10.820] Where you want go [01:13.130] Come take my soul oh no [01:25.440] Oh oh oh no [01:34.880] Where the green light goes [01:36.850] I so my lady she go go [01:39.090] She no go suffer for me oh [01:41.710] Abi na lovin' she go chop [01:43.920] And all the people they don't know [01:46.420] That I've been waitin' on the road [01:48.750] I no know wetin do me oh [01:51.060] Wey turn me to full mumu [01:53.600] Oh yeah yeah I'm in trouble [01:55.660] Hold on [01:56.500] Tell me wetin me I no go do for love [01:58.800] Many thing you tell me I go do full stop [02:01.170] Big money me I no fit do [02:03.020] Oh no baby [02:04.820] Just just call [02:06.020] Anytime I dey available [02:07.460] True love [02:08.380] No be by money we go dey prove [02:10.040] No run [02:10.800] Baby why you wanna do me so oh [02:13.220] Baby oh no [02:15.710] Baby oh no oh [02:18.080] Where you want go [02:20.370] Come take my soul [02:22.770] Baby oh no [02:25.200] Baby oh no [02:27.560] Where you want go [02:29.960] Come take my soul [02:32.870] Oh no